Sweet Mother I No Go Forget You Lyrics

Song : Sweet Mother
Artist : Prince Nico Mbarga And Rocafil Jazz

Sweet Mother I No Go Forget You Lyrics

Sweet Mother I No Go Forget You
For Dey Suffer We You Suffer For Me Yeah
Sweet Mother I No Go Forget You
For Dey Suffer We You Suffer For Me Yeah

When I Dey Crry My Mother Go Carry Me
She Go Say My Pikin Wetin You Dey Cry Yeah Yeah
Stop Stop! Stop Stop!! Stop Stop!!!
Make You No Cry Again Oo

When I Wan Sleep My Mother Go Pet Me
She Go Lie Me Well-Well For Bed
She Go Cover Me Cloth Say Make You Sleep
Sleep Sleep My Pikin Oooo

When I Dey Hungry My Mom Go Run Up And Down
She Dey Find Me Somthing We I Go Chop
Sweet Mother Eeeeee..Sweet Mother Oooo..Eee
When I Dey Sick My Mother Go Cry Cry Cry

She Go Say Instead Wey I Go Die Make She Die
She Go Beg God, God Help Me, God Help Me, My Pikin Oo
If I No Sleep, My Mother No Go Sleep
If I No Chop, My Mother No Go Chop

She No Dey Tire Ooo
Sweet Mother I No Go Forget Dey Suffer Wey You Suffer For Me Yeah Yeah
Sweet Mother Eeeeeeeeeeee
Sweet Mother Oooo….Eeeee
Interlude…Instrumental…

You Fit Get Another Wife
You Fit Get Another Husband
But You Fit Get Another Mother? No!
Interlude…Instrumental…

When I Dey Hungry My Mom Go Run Up And Down
She Dey Find Me Somthing We I Go Chop
Sweet Mother Aaaaaa…Sweet Mother Oooo..Eee
When I Dey Sick My Mother Go Cry Cry Cry

She Go Say Instead Wey I Go Die Make She Die
She Go Beg God, God Help Me, God Help Me, My Pikin Oo
If I No Sleep, My Mother No Go Sleep
If I No Chop, My Mother No Go Chop

She No Dey Tire Ooo
Sweet Mother I No Go Forget Dey
Suffer Wey You S
Uffer For Me Yeah Yeah

Sweet Mother Aaaaaaaaaaaaa
Sweet Mother Eeee..Ooooooo
Sweet Mother Aaaaaaaaaaaaa
Sweet Mother Eeee..Ooooooo

Sweet Mother I No Go Forget You Translation

प्यारी माँ मैं तुम्हें भूल नहीं जाता
डे पीड़ित के लिए हम आप मेरे लिए पीड़ित हैं हाँ
प्यारी माँ मैं तुम्हें भूल नहीं जाता
डे पीड़ित के लिए हम आप मेरे लिए पीड़ित हैं हाँ

जब मैं रोता हूँ तो मेरी माँ मुझे ले जाती है
वह जाओ कहना मेरी गीला तुम डे रो हाँ हाँ
रुक रुक! रुक रुक!! रुक रुक!!!
आपको फिर से रोना नहीं है ऊ

जब मैं सो जाता हूँ तो मेरी माँ मुझे पालतू बनाती है
वह मुझे बिस्तर के लिए अच्छी तरह से झूठ बोलती है
वह जाओ मुझे कपड़ा ढँक दो कहो तुम सो जाओ
सो जाओ सो जाओ मेरी पिकिन ऊऊ

जब मुझे भूख लगती है तो मेरी माँ दौड़कर ऊपर-नीचे जाती हैं
Lyrics Meaning: वह Dey मुझे कुछ मिल हम जाना चॉप
प्यारी माँ … प्यारी माँ …
जब मैं बीमार हो जाता हूँ तो मेरी माँ रो रो रोती है

वह कहती है कि इसके बजाय हम मर जाते हैं, वह मर जाती है
वह भगवान से भीख मांगती है, भगवान मेरी मदद करें, भगवान मेरी मदद करें, मेरी पिकिन ऊ
अगर मुझे नींद नहीं आती, तो मेरी माँ सो नहीं जाती
अगर मैं चॉप नहीं करता, तो मेरी माँ नहीं जाती चॉप

वह कोई डे टायर
प्यारी माँ, मैं भूल नहीं सकता, तुम मेरे लिए सहते हो, हाँ, हाँ!
प्यारी माँ
प्यारी माँ ऊओ…ईईईईईई
इंटरल्यूड… इंस्ट्रुमेंटल…

आप फिट हैं एक और पत्नी प्राप्त करें
आप फिट हैं एक और पति प्राप्त करें
लेकिन तुम दूसरी माँ पाने के लायक हो? नहीं!
इंटरल्यूड… इंस्ट्रुमेंटल…

जब मुझे भूख लगती है तो मेरी माँ दौड़कर ऊपर-नीचे जाती हैं
वह मुझे कुछ ढूंढती है मैं काटता हूं
प्यारी माँ आआआ… प्यारी माँ ऊऊ..ईई
जब मैं बीमार हो जाता हूँ तो मेरी माँ रो रो रो रो

वह कहती है कि इसके बजाय हम मर जाते हैं, वह मर जाती है
वह भगवान से भीख मांगती है, भगवान मेरी मदद करें, भगवान मेरी मदद करें, मेरी पिकिन ऊ
अगर मुझे नींद नहीं आती, तो मेरी माँ सो नहीं जाती
अगर मैं चॉप नहीं करता, तो मेरी माँ नहीं जाती चॉप

वह कोई डे टायर ऊओ नहीं है
प्यारी माँ मैं नहीं जाना भूल जाओ
कष्ट सहना
मेरे लिए प्रस्ताव हाँ हाँ

प्यारी माँ
प्यारी माँ
प्यारी माँ
प्यारी माँ

You may also like...